![Ozana](https://source.boomplaymusic.com/group1/M22/F2/44/rBEezl6ciNyAfV5GAACAxQQy96A470.jpg)
Ozana Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Ozana - Hotkid
...
Goke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
Goke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
I tell you back in the days
When me they ebute metta
The nigas wey dey dem no dey follow me play
Folake sofunmi pe Hotkid pls dey go your way later
Now me hustle for pay ohh ohh now the hustle don dey pay
So i be like oo mama Mumcy your boy don dey global now
We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehh
We started from instagram
Take a look at me now am a super star
We dey go far now See the kind place we dey shut down now
so i be like Ozana Ozana Ozana
mama your boy don dey go far Ozana Ozana Ozana
mama your boy don dey kill show Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey shut down places Ozana Ozana Ozana Ewo ibi ola bamide
Dem wan dey follow me dey
When the boy never make am oo dem say my mouth be like cote
Motimope moma korede Say blessings go still come my way
Now each and everyday I just dey count my blessings
So i be like oo mama Mumcy your boy don dey global now
We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehh
We started from instagram
Take a look at me now am a super star We dey go far now See the kind place we dey shut down now
so i be like Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey go far
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey kill show
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey shut down places Ozana Ozana Ozana
Goke agba moni ma nilari Magoke agba moni ma nilari Goke agba moni ma nilari Magoke agba moni ma nilari