![Prayer For Nigeria](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/CA/rBEeMlf8mdSAZiPoAACfXSIpzmg410.jpg)
Prayer For Nigeria Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2006
Lyrics
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
No be today wey people don dey complain oh
Say naija e don dabaru
Lets join hands to make Nigeria great oh
No be government go do everything for us
Oya pray for naija
Cuz I know say e go better
Na prayer na him Nigeria need oh
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Since 1960 when we don get independence
419 dey armed robbery dey
Sotey bad things dem dey
Even corruption dey
Na wetin we go do
Na to pray to God oh
Some talk say naija bad
But nobody wan die
My brother make we try to make people smile
Oya Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Just dey grow
Just just dey grow higher
Just dey grow
Just just dey grow higher
Just dey grow
Just just dey grow higher
The children of today
Na them be future tomorrow
So make we teach them all the good things of life
Na discouragement
No go make our children grow
So therefore make we tell them better things
By the grace of God
Nigeria no go dabaru lai
No go destroy lai lai
No go fall down lai lai
By the grace of God
Nigeria no go shake oh lai lai
No go break oh lai lai
No go go down lai lai
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Nigeria my country
We no go fall lai lai
Just dey grow higher
Just dey grow higher
Alright lets pray for Nigeria nau
We are growing higher higher
We shall grow higher higher
We are growing higher higher
We shall grow higher higher
We are growing higher higher
We shall grow higher higher
We are growing higher higher
We shall grow higher higher
We are growing higher higher
We shall grow higher higher
We are growing higher higher
We shall grow higher higher