E Go Better Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2004
Lyrics
(intro)
People dey hustle dey run go America
Our future leader dey clear from africa
Wetin be this continental confusion
People dey blame the government of our nation
I want to know the price of democracy
Somebody tell me before I go crazy
Which one be this
Our people dey suffer
Na only God oh fit clear this palava
Oya tell your mother oh
Tell your father e go better
Tell your sister oh
Tell your brother e go better
Say a prayer oh
For our nation e go better
This na real message from tony tetuila
E go better
Oya ahhhhh ahhhhhhh eheh ahahah
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ehehehe ahhhhahhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhh
E go better
No food for stomach
Poverty dey spread oh
This no be joke oh
Dem talk am for radio
People dey dream
Dem dey run after luxury
E go better if you build our country
E je ka sowopo to help our governor
Ko le better for our own private betterment
Cast your vote for the capable leader
Oya run for those who be serious pretender
Tell your neighbor oh
Tell everybody e go better
Tell our governors and Mr president
E go better
Say a prayer oh for our nation
E go better
This na real message from tony tetuilla
E go better
Oya ahhhhh ahhhhhhh eheh ahahah
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ehehehe ahhhhahhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhh
E go better
Tell your neighbor oh
Tell everybody e go better
Tell our governors and Mr president
E go better
Say a prayer oh for our nation
E go better
This na real message from tony tetuilla
E go better
Oya ahhhhh ahhhhhhh eheh ahahah
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ehehehe ahhhhahhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ehehehe ahhhhahhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhh
E go better
Education na the best way to success
After graduation na fighting to progress
No work to do after so many book oh
Pray to God make you no just dey look oh
Na only God oh fit clear this palava oh
Moni baba loke oh loma clear this palava
Oya tell mother oh
Tell your father e go better
Tell your sister oh
Tell your brother e go better
Say a prayer oh
For our nation e go better
This na real message from tony tetuila
E go better
Aahhhhh ahhhhhhh ahahah
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhahhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhh
E go better
Ahhhhhhh ahhhh ahhhhh
E go better
Tell your neighbor oh
Tell everybody e go better
Tell our governors and Mr president
E go better
Say a prayer oh for our nation
E go better
This na real message from tony tetuilla
E go better
Tell baba iyabo and mr asiwaju
E go better
Tell baba iyabo and asiwaju
E go better
Say a prayer oh
For our nation e go better
This na real message from tony tetuila
E go better
Omo primary school
E dami loun oh
E go better
Omo secondary e dami loun oh
E go better
University oya e dami loun
E go better
All the workers e dami loun oh
E go better
Bintin lobe oge!!!