My Car Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2001
Lyrics
Tetu where you dey go
Wetin you dey find
Why u dey ask me that kind question
Say where I dey go, where I dey go
I dey come I dey come
You don hit my car, oyinbo rekpete
As you don bash my car, gbese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
As you don bash my car, gbese rekpete
Wetin you dey find
Where you dey go
As I dey waka dey go like so
Me, I am looking for this paddy
This paddy owe me plenty money
They tell me say him dey ikoyi
Wey I get gidis for one party
Sheri paddy yen, ofe pami
Today na today, no time for story
Timba dele e, ti ba gba mu
You must pay me all the money
I call make e help
I come see say
People gather dey just dey cry
I try to know wetin cause d cry
They tell me say my paddy don kpai
As I come dey go back to my house
I come meet more motor for road
The next thing wey I hear for my back
Na one scratch from another car
You don hit my car, oyinbo rekpete
As you don bash my car, gbese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
As you don bash my car, gbese rekpete
See, me see trouble ooh, another gbese
Dead body no dey pay person money
Another paddy don dey bash my car
Today na today, no time for story ah
Eedris, na u, see, wahala
Hey, whatsup, Tony, whatsup man
Ebe long time, wey no see, whatsup man
Oboy, stop tire
Wetin mean whatsup
You dey bash my car, you dey tell me say whatsup
Shey na wassup I go use pay my car
I beg pay me my money
Police come on and measure the light
They say make I no worry, everything go be fine
They don bring papers say I make sign
I sign my own, edris and in own
I don say whether who get the fault
They say my paddy get the fault o
I pack my car, see trouble yanga dey sleep trouble rey come wake am
he he
You don hit my car, oyinbo rekpete
I say, you don bash my car, gbese rekpete
Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete
As you don bash my car, gbese rekpete
Somebody o, somebody wey
You don give me de bonbon colo
With gidigidi, come break the car
Shey it is good
Somebody weywey, bonbon colo
Bibi colo begin dey
Gengen
I love her ha, to carry for her
Money no dey pocket for man to spend
One of my paddy wey dey owe me money
I reach in there, they say he don kpai
Another one don dey bash my car
Wetin I go do, eno get the money
I come think say the stress no work out
Today be na own, tomorrow too be my own
I go tell my paddy
Make he come dey go
Help me to push my car for road
As I push am small, wetin I see
Na government car come bash my car
Again
You don hit my car, oyinbo rekpete
As you don bash my car, gbese rekpete
Tinubu, you don hit my car, oyinbo rekpete
My own don better oh owo repete
Eh you don hit my car
My own don better oh owo repete
Tinubu, you don hit my car, oyinbo rekpete
My own don better oh owo repete
Till fade.