![Na U Sabi ft. Omo & Efe](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/C9/rBEeM1f8mteAcWeQAACZjXffVro937.jpg)
Na U Sabi ft. Omo & Efe Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2004
Lyrics
Good morning ma
I want eat eba
You dey craze
Timba mu e
Be like I wan chop eba
I no wan chop eba because I owe my money
You owe me yesterday
You come dey call me honey
I no call you honey
Because I come with my baby
Naso you dey talk wen you see another lady
Efun mi lounje je because ebi npa mi
To ba jeun tan
Ma se gbagbe ko wa sowo
Madam this life no easy talo ma bami sowo
I no know for you
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Jay jay okocha nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Ifeanyi odessey nko oh
Na you sabi
Tony pay my money oh
Na you sabi
Julius agawa nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Kanu papilo nko oh
Na you sabi
Tetuilla pay my money oh
Na you sabi
Excuse me ma (yes)
I wan go abuja (for what)
The place where everybody use to stink this naija
You don tell me before
And I say why you wan dey go
I wan go abuja
So dat I fit make some dough
Do you know anybody
Answer me yes or no
I get one friend from gwagwalada
Him name na joe
Night bus dey for jibowu
E go leave by 10
Honey yamilowo so dat kin ma lote
Ehen so I be your honey
You no this life no easy
Na who go give me money
I no know for you
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Tony baba nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Bola of London nko oh
Na you sabi
Tony pay my money oh
Na you sabi
Sean osi nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Zubi mazi nko oh
Na you sabi
Tetu wa sanwo
Wa sanwo
Tetu wa sanwo
Wa sanwo
I no know for you
Na you sabi
You go pay my money oh
Na you sabi
Victor talk to me nko oh
Na you sabi
Tony you go pay my money oh
Na you sabi
Maka maka din nko oh
Na you sabi
You go pay 2x
Ifeanyi message nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Uche oliseh nko
Na you sabi
Tetuilla pay my money oh
Na you sabi
I say you go pay my money oh
Na you sabi
Keke ogungbe nko
Na you sabi
You go pay
I say you go pay
Na you sabi
Tetler amin nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Giwon adeleye nko oh
Na you sabi
I say that one na your business
Na you sabi
Dokoso min nko
You go pay
I say you go pay
You go pay you go pay
Na you sabi
Asiwaju nko oh
Na you sabi
I no know for you
Na you sabi
Atiku yin nko oh
Na you sabi
I say tony pay my money oh
Na you sabi
Omololu nko oh
Na you sabi
Tony pay my money oh
Na you sabi
Oko Vivian oh
Na you sabi
You go pay
I say you go pay
You go pay you go pay
Na you sabi
(till fade)