
Nwa Baby Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Turn me on show me love everything Wey you want I get am
Jenki mo ma doju ti mi
I wanna be with you in my next life
If you no getti money you no go see Any girl wey go turn you on
You no go see dem for your corridor
Make any man no go tell you say I no Go Dey for you
All of this shit no go favor you
Even when you down I go dey for You
Another man down I fit kill for you Ahn ahn
Life is yolo my baby
Nwa baby
I dey feel your solo oh ti o ba redi
Nwa baby
Malo sa fun boko oh ama se emi
Ama se emi ama se mi
Life is yolo my baby
Nwa baby
I Dey feel your solo oh ti o ba redi
Nwa baby
Malo sa fun boko oh ama se emi
Ama se emi ama se mi
I No fit run from you never
Never naira or cefa is legal
To ba lo wa won maje gba
My anabella I won make we catch Trips in my velar
Anything for you
Maje kin gbe kolu
My maale dey call you uh
I'm responsible for your bills
Girl you be my muse
For your love I no fit snooze
Uhmmm uhmmm uhmmmm
Make any man no go tell you say I no Go Dey for you
All of this shit no go favor you
Even when you down I go dey for You
Another man down I fit kill for you Ahn ahn
Life is yolo my baby
Nwa baby
I Dey feel your solo oh ti o ba redi
Nwa baby
Malo sa fun boko oh ama se emi
Ama se emi ama se mi
Life is yolo my baby
Nwa baby
I Dey feel your solo oh ti o ba redi
Nwa baby
Malo sa fun boko oh ama se emi
Ama se emi ama se mi