Feel Alive (Speed Up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh oh
Mi o le rogo
I just want to jaiye
Ojo kan ma ra le
Jowo maje kin ri are
O ma shubu lo na to ba le eh
Na who dey help you run race ah
Brother shey you dey whine grace?
Before you go meet me for road you don late
Nah why I no pass your own lane
Make dem sit down
Now dem dey wonder as we take dey do am
Everything just dey Palash
Shey e ranti igbati e fi wa fipa
But me I keep on hustling
Shebi oluwa dey see my struggle
Now e don bless me I only care about mi family
Igbati ogo mi So nu shey e ba mi ri
Make una no kill my vibe
Make una no dull my vibe
Wetin dem go talk if I no dey alive
All of the blessings wey I dey see right now
Nah hin dey make me feel alive
Make dem no dim my light
Why dem go talk make I no chop my life
Why dem go talk
Why dem go talk uh uh
Make una no kill my vibe
Make una no dull my vibe
Wetin dem go talk if I no dey alive
All of the blessings wey I dey see right now
Nah hin dey make me feel alive
Make dem no dim my light
Why dem go talk make I no chop my life
Why dem go talk
Why dem go talk uh uh
Otipe ti moti ba bo
Grace full my gallon
Sapa odabo
Omo ologo won damo
Omoge fe la mi Orun yabo
Busy chasing stardom
I'm already far gone YE
Ma ba mi gbe kon she eru omode
When e go sup all of una go dey
Agbalagba ati omode de de de de yeah yeah
Now dem dey wonder as we take dey do am
Wey everything just dey Palash
Shey e ranti igbati e fi wa fipa
But me I keep on hustling
Shebi oluwa dey see my struggle
Now e don bless me I only care about mi family
Igbati ogo mi sonu shey e ba ri
Make una no kill my vibe
Make una no dull my vibe
Wetin dem go talk if I no dey alive
All of the blessings wey I dey see right now
Nah hin dey make me feel alive
Make dem no dim my light
Why dem go talk make I no chop my life
Why dem go talk
Why dem go talk uh uh
Make una no kill my vibe
Make una no dull my vibe
Wetin dem go talk if I no dey alive
All of the blessings wey I dey see right now
Nah hin dey make me feel alive
Make dem no dim my light
Why dem go talk make I no chop my life
Why dem go talk
Why dem go talk uh uh
Make una no kill my vibe
Make una no dull my vibe
Wetin dem go talk if I no dey alive
All of the blessings wey I dey see right now
Nah hin dey make me feel alive
Make dem no dim my light
Why dem go talk make I no chop my life