Moving in silence Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
As I Dey work I Dey pray my guy
For this inside life
Oh oh oh oh oh yeah
I'm moving in silence
And I don solve the assignment
Shebi eti ri nkan ti e dale
And me I know nobody perfect
Nah only God give me this talent
And I go show am to my people
Those wey dey vex dem go cripple
But dem know no say life is simple yeah yeah
Show me love make I show you back
If you dey for me I go hold you down
Small water fit too fall you down (Kogbon)
So make you know as you go dey help me yarn
Omo I dey face so many things
Shey nah because I no dey tell you anything
As you see me I dey take a lot of medicine
But nah only music be my remedy
As una dey support me
Omo that thing e dey comfort me
I'm on full speed moma te na ni
If I no get moma pe Olorun
Momo pe oma se funmi
Cause I was born to do this
And I know say una love me truly
So I no get any reason to dey forh at all
As una dey support me
Omo that thing e dey comfort me
I'm on full speed moma te ina ni
If I no get moma pe Olorun
Momo pe oma she funmi
Cause I was born to do this
And I know say una love me truly
So I no get any reason to dey forh at all