Tan'Mola Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Another Bang Bang Bang
A funni mawo be
Please look unto my side
Abi shey I no de try
With the blood wey de my eye
Ile aye labola o
Me sef won turn to baller
Make I splurge with my mulla
Lamborghini for garage
Hoop inna the private jet
Put my mom on flex
Froze my neck
Put my guys on deck
Money on my mind, never-ending' cheque
This kinda life , no financial stress
Gettin' paid, we all on the rise
Private life, gettin' money realized
Fast car life
Life style night
That kind vibe ah ah
Ma lo foju pami re o ah
Ko seda to mola
Angeli wey cover me geh Ogba
His active online
O sure pe won ma Gbewa
Bundle bundle lo ma Gbewa
O sure po ma Gbewa
E go send Gabriel
O ma Gbewa
Every other night
Am always on online
Write one song record all night
Eje lojumi I no Dey alright
Put the pains in lyrics so imma feel alright
Don't underrate me my gee
Because I gety one Jean
girls no dey call me honey
For money
Emma pami
Hoop inna the private jet
Put my mom on flex
Froze my neck
Put my guys on deck
Money on my mind, never-ending' cheque
This kinda life , no financial stress
Gettin' paid, we all on the rise
Private life, gettin' money realized
Fast car life
Life style night
That kind vibe ah ah
Ma lo foju pami re o ah
Ko seda to mola
Angeli wey cover me get Ogba
His active online
O sure pe o ma Gbewa
bundle bundle lo ma Gbewa
O sure pe o ma Gbewa
E go send Gabriel
O ma Gbewa ah
Outro
O ma Gbewa ah
Uh uh uh uh uh o ma Gbewa ah