This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Sojiiii

Omoiyami sare soji

They no dey sendy nobody ah ah ah

Yeah another bang bang bang


Baba where you dey

When boys dey hustle everyday

Hustle like tomorrow no dey

Struggle like tomorrow no dey ah

Baba where you dey

When boys dey hustle kowope

Hustle like tomorrow no dey

We dey go hard like tomorrow no dey


I pray to you you my father

Come bless me jo mo lota

Enemies wey won show me shege

Kpa kpa kpa give them make dem seke

Because only you only you fit to run am

All the problem wey dey for my life

All the things wey dey bother my mind

So I work make I no dey for backline


Tori moti soji

Dem no fit use my head like jalopy

I don dey hustle since I was 19

Emi ati poverty we've been fighting

We've been fighting!


Tori moti soji

Dem no fit use my head like jalopy

I don dey hustle since i was 19

Emi ati poverty we've been fighting

We've been fighting o oo


When I steady steady pressing my turtle

I dey fight my demons with a broken bottles

From shuttle dey hustle because I no get oo. Kin sare kowope kinle kuro ghetto

Poverty f** with my brain mentally ooo

Na why I dey para kinle gba money oo

Kinle rah high fashion lowo Rahmoni oo

Ki awon bitches koma lemo mi ooo


Baba where you dey

When boys dey hustle everyday

Hustle like tomorrow no dey

Struggle like tomorrow no dey ah

Baba where you dey

When boys dey hustle kowope

Hustle like tomorrow no dey

We dey go hard like tomorrow no dey


Tori moti soji

Dem no fit use my head like jalopy

I don dey hustle since I was 19

Emi ati poverty we've been fighting

We've been fighting!


Tori moti soji

Dem no fit use my head like jalopy

I don dey hustle since i was 19

Emi ati poverty we've been fighting

We've been fighting o oo


Soji

Omoiyami sare soji

Ah ah

Sendy nobody

Dem no dey sendy nobody ah ah


Ah Soji

Omoiyami sare soji

Tori dem no dey sendy nobody

Tori dem no go use you do padi


Baba where you dey

When boys dey hustle everyday

Hustle like tomorrow no dey

Struggle like tomorrow no dey ah

Baba where you dey

When boys dey hustle kowope

Hustle like tomorrow no dey

We dey go hard like tomorrow no dey

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.