
Ask About Me (Sped up) ft. Razziboy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
International flavour
Another bang bang bang
Many many night oh wo wo wo…
Many nights I steady with my grind
I tell my shits to Nobody
I'm living low-key live
I get high everytime to balance up my mind
Cause life is unfair
But I don't wanna die yea
Fake friends, fake bitches in your circle
But tell me what a bad man going to do?
I can't fight, I can't talk mio le ja kung-fu
So I keep it short like I be shatta bandle
As I dey my lane
Dem no know when I dey run race
Na only me wey dey feel all my pain
And nobody fit to take my place
As I dey on my chase
All this kele no dey look my face
Dem no know say I get back-up grace
Say the boy go blow one day
Me I wan know wetin we go do to hot ?
Wetin we go to hot if we enter club ?
Wetin we go do to hot oo ?
Me I wan know wetin we go do to hot ?
Wetin we go to hot if we enter club ?
Wetin we go do to hot oo ?
Ahh mio kere
Ask about me mio kere
As a bad boy mio kere
Shey emi wa Jo omo de de
Omo de de oo
Mio kere
Ask about me mio kere
As a bad boy mio kere
Shey emi wa Jo omo de de
Omo de de oo
Wan ni emi barawo
Shey emi barawo?
When I dey for street
When I dey push wheel barrow
I dey on my own
I dey do am on a low
If I no get money
Tell me wetin I go do?
I'm pushing my P till is over
I dey with ganja I no fit sober
I'm cooking my jams in my corner
I know he go show, he go blow your mind
He go blow your mind
He go blow your mind
You see this kind gbedu he go break your spine
I'm here for the price
Oya pay your tight
Gbedu wey sweet
Wey go burst your mind
Dem talking jabajantice
For my head
Omo trenches
Mo ni wan le bami
Wan le wan le ba mi
Wan le wan le ba mi
Me I wan know wetin we go do to hot?
Wetin we go to hot if we enter club?
Wetin we go do to hot oo?
Me I wan know wetin we go do to hot?
Wetin we go to hot if we enter club?
Wetin we go do to hot oo?
Ahh mio kere
Ask about me mio kere
As a bad boy mio kere
Shey emi wa Jo omo de de
Omo de de oo
Mio kere
Ask about me mio kere
As a bad boy mio kere
Shey emi wa Jo omo de de
Omo de de oo