Still Monday Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Real life ting
Wetin u know sef
Man don try for the hustle
I don sweat
I don break
I don die I don wake
I don wear I don tear
Boy I no fit broke again
Oh boy I no fit sad again
Oh boy no fit grind again
When I no be blender
Back to sender
Bitdefender
Boy slender
Tell the sender make he sign the tender
Kelly wannabe you sex offender
Fucking pretender
No retreat bruh
No surrender
Finally send my mama the billy I promised
She go put am for her shop
It's the best that she knows
I try fly her abroad once she say no son
Who go carry Michelle when Amazing go son
Who go pick her from IUS when she close son
Besides me and your Daddy love the Warri sun
And the food
In the hood
Mama good
Pop's a mood
Kpiance Dey try but they wish they really could
We from Ehnwe, we be Ehnwians
Akauveh, make dem give chance
We don dey sort kpiance
Since when we dey kiance
Made it rain like I changed the climate
Me and hommies still flying private
U no be my mate
Boy it's too late
U no dey fear but your account dey private
Mssshhww !! Fucking primate
Even Navy sef Dey fear pirates
Real can relate
Man dey ahead o
Oide
You dey feel am na why u dey nod your head o
No matter wetin happen for Sunday
Tomorrow go still be Monday
For Naija Bentley no fit swag Molue
Na inside traffic all of us dey
No matter wetin happen for Sunday
Tomorrow go still be Monday.
For Naija, Bentley no fit swag Molue
Na inside traffic all of us dey
Me and guys suppose flex today
But I also need think about SARS today
Cos I can't freely rock these GODS
And my new ordered Yeezys wey been just land today
Oh boy
E be like say dem don kill again
Another Pale lose him boy today
From the hands of the very ones wey suppose cover us
SARS cup don full remain
Haba
No electricity we buy gen
No job security we make ends
And u Dey talk dreadlocks
I'm practically my own government
Let me be in my own element Ah ahn
Who be boss
Who be actor
Number one
That's a factor
You dey rake
I be tractor
Benny benny waist u need chiropractor
Based on one side
Benefit boys still dey their own side
And in other news
Politician still dey do the same thing wey street boys dey do
But dem say e legal one kind
But that's facts
Numbers don't lie
No cult but I never a Jew guy
Paid security but I sleep with one eye
Herd immunity
Legends never die
No matter wetin happen for Sunday
Tomorrow go still be Monday
For Naija Bentley no fit swag Molue
Na inside traffic all of us dey
No matter wetin happen for Sunday
Tomorrow go still be Monday
For Naija, Bentley no fit swag Molue
Na inside traffic all of us dey