Normally Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oide
Leave it so
Which of the Marley you be
Bob or na Naira
Zanku or Weed
Which one you roll with
Raw or na riz
David or Wiz
Bloods or na Crips
Just got a crib
Beat is deceased
Boy no dey gree
Boy no dey bleed
Mind who I smoke with
Don't pass the weed
Boss on the outside
Molue in the inside
Normally
Brotherly
Pressure dey burst pipe
And wahala be like bicycle
Normally
Brotherly
Pressure dey burst pipe
And wahala be like bicycle
Bicycle
Bicycle
Debtor
By the time I deal with you
Na police and army go beat you
E be like say u no know me
Wetin I dey do to people
Wey owe me
Na your body go tell you
E go be like say
Na molue jam you
Better handle this issue
Make boys wey dey vex
No go beat you
You be thief
You be winch
You be wayorist my guy
You worse pass snitch
69
I do you good
You pay me bad
The money I borrow you
E get plan o
I never dey vex
Just pay me back
Because if hand touch you
Aboy e no go good oo
Normally
Brotherly
Pressure dey burst pipe
And wahala be like bicycle
Normally
Brotherly
Pressure dey burst pipe
And wahala be like bicycle
Bicycle
Bicycle
Bicycle
Bicycle
Ey
And wahala be like bicycle
Oide
You already know
Magnito say motor jam you
You see girl
You dey shame to die