If you get mind shoot Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oko
Reason am o
How did our forefathers resist the white opposition during slave trade that year?
These guys came with guns
We na spear and cutlass we get
The bullet no dey enter
Reason am
Ey
E shoot am three times four times
But the bullet no dey enter
Dem come dey wonder say shwo
Wetin dey sup?
Na Africa we dey
If you get mind shoot
But pray say make the bullet entero
Cos if the bullet no enter
If the bullet no enter
If the bullet no enter
Anything you see you go take am o
Anything you see you go take am o
If you get mind shoot
But pray say make the bullet entero
Cos if the bullet no enter
If the bullet no enter
If the bullet no enter
Haaa
Anything you see you go take am o
Anything you see you go take am o
Snipers are everywhere
Shooters are resident
Seven o clock
Four o clock
This shit is evident
Na God dey save life
Me I dey save the money
Men Mountain of fire
Gyal no dey call me honey
Send the picture
We don see the location
We don dey go there like this
If we see am na once
We go drop am
Unless say e get something for body
Tie stone for e big head
Throw am for Udu bridge
When we confirm and send the picture
Make sure say the money drop
We no wan get problem with you
Na so we dey do our work
If you get mind shoot
But pray say make the bullet enter
Cos if the bullet no enter
Na your body we go run am put
Came through Nelson Williams
Four kala for he body
But the pellets no penetrate
No cap o
Man begin titrate
Piss for the gun anyhow
Nai we light am
Po po po po po
E collect
Mopol start to blow siren
We kpake enter Iyara
Burst out cinema site
Kpo kpo left and right
Spiritual men wey mount
We know when to move on sight
Make sure you say you call o
Send location
We go track am
E go pass Igbudu market side
When we see am
We go drop am there
Who dey Czechoslovakia?
Wetin dey Sopuruchi?
If you get mind shoot na
But pray say make the bullet enter
Cos if the bullet no enter
Na your body we go run am put
If you get mind shoot
But pray say make the bullet entero
Cos if the bullet no enter
If the bullet no enter
If the bullet no enter
Anything you see you go take am o
Anything you see you go take am o
Onana eku o
You wan dey mix science and fiction
This is real life
Don't play
You dey hear me
Hear word be an elf
Leave it so
E dey happen
Emaka festival Enhwe
Men dey steady dey meche each other
Burt e no dey sever
Moving on
Agbasa festival Urhobo
U dey whine me
Cutlass dey fly dey land for men body
But no penetration or bleeding on sight
Egbe dem tie stone for e head before dem fit kill am
Osama na the force of the amoured car nai kill am
No penetration on sight
Real matters
If you get mind shoot na
But pray say make the bullet enter
You no understand?
Leave it so