Kelewa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Mama okafor nnem
You know say
You nor fit bring
Three kola nut
When six elders
Sit down for here
E dey very prohibited
For the culture
So you gats bring
More kola nut ehh
Because e get
Watin I wan talk
Omugulumugulu
African
Jumonlo
Early momomo
Early momomo
Ahhhhhhh
When I nor dey gbomonlo
Dorime sef unono
Money nor dey ukorooo
Watin me I know
Watin me I know
When e never enter
Una push me
Make I tremble o
Now e don dey enter
Euro pounds and dollar
And my workings don dey show
And I dey shut down
All the show
Make I puruko
Debate oooo
Make I puruko
Debate oooo
Awilo spin
Turn am for waist o
Awilo spin
Turn am for
Your waist o
Make I kirikata
Debeto
Make I kirikata
Debeto
Awilo spin
Turn am for waist o
Awilo spin
Turn am for your waist
Nothing do you
Nothing do you
Nothing do you
Nothing do you
Nothing do me
Nothing do me
Nothing do me
Nothing do me
Nothing do you
Nothing do you
Nothing do you
Nothing do you
Nothing do me
Nothing do me
Nothing do me
Nothing do me
Alum alum
Alumsewu
Ti patan
Ti pata con
Mansewu
Moti kpalan
Tri piticon
Kangewu
Purokoto
My baby
Make you
Manya manya
Alum alum
Alumsewu
Ti patan
Ti pata con
Mansewu
Moti kpalan
Tri piticon
Kangewu
Purokoto
My baby
Make you
Manya manya ooo
Unono
Una go feel say
Una don sabi but
Ezemo wan teach
Una something
Omoduhhh ehhhh
Opurukoto jembele
Ekushe
Kirikata meku jembele
Ekushe
Kirikate meku jembele
Ekushe
Jibili jibili jibili jibili
Jibili jibili jibili
Ahhhhhh