MEMORIES Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
African
Watin I never do
Eheheh
When I dey work for hood
Eheheh
Money nor dey for dorime
Cause I gat settle
All my dues
Eheheh
The matter nor be cruise
Ahahahah
Elume and epa Joe
Dey there oooo
Iso boys from ugbighoko
We deyyyyy
Oga chris na chairmo
We deyyyyy
Na we go run the kpalansa
When your phone don dey
Mezebuuuu
But I thank Baba God
For life ohhhohh
Say me and all my guys
Dey alive ooo
Omo say make I
Shedibalabala
Shedibalabala
Shedibalabala
Shedibalabala
Inoghini don ready
Shedibolobolo
Shedibolobolo
Shedibolobolo
Shedibolobolo
I say the thing
Dey make me
Mugulumugulu
Mugulumugulu
Mugulu
I say the thing
Dey make me
Mad ooooo
Watin I never do
Eheheh
When I dey work for hood
Eheheh
Money nor dey for dorime
Cause I gat settle
All my dues
Eheheh
The matter nor be cruise
Ahahahah
Elume and epa Joe
Dey there oooo
All the people
Wey don dey
Puless uneke pule
Say make I
Puless uneke pule
Say make I puless
Uneke pule
Say make I puless
Uneke pule
Make I puless
Uneke pulukoto
Make I puless
Uneke pulukoto
Make I puless
Eeee oooo
Make I puless
Eeee ooooo
Ahhhhhh
You wey dey wear
Red shirt so
With blue tie
I can see you
But you nor fit see me
Go and grab
Your copy nowwww
Ohhh jibi jibi
Jibi jibi jibi jibi
Jibi jibi jibi jibi
Jibi jibi jibiiiiii
Omo Say make I
Shedibalabala
Shedibalabala
Shedibalabala
Shedibalabala
Inoghini don ready
Shedibolobolo
Shedibolobolo
Shedibolobolo
Shedibolobolo
I say the thing
Dey make me
Mugulumugulu
Mugulumugulu
Mugulu
I say the thing
Dey make me
Mad ooooo
Ogeremuahh