Gyrate Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
If you want to killi me
Kill me make i die o
I will never follow you
To that station o
Oga police i just want
Make you dey know
Ehehen
If you want to killi me
Kill me make i die o
I will never follow you
To that station o
Oga police i just want
Make you dey know
Ehehen
Face my fears
I nor trabaye
Face my fears
I nor trabaye
I face my fears
I nor trabaye
I dey face my fears
I nor do oshee
Watin them talk
Wey i nor do o
Boy wey come
From ugbighoko
He don travel
Obodo go ibo
Don dey go
Obodo ibo
I remember very well
When i dey struggle
Dey find my daily bread
For the ghetto
All the kele i know
Nor dey look my way way way
Them nor dey look my way
Even when i tell her
Soon we go bubble
She tell me frace
I'm too pretty for you
She nor want make
Her friends use her trabaye
All because of me
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Zobuzobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Zobuzobu
If you want to killi me
Kill me make i die o
I will never follow you
To that station o
Oga police i just want
Make you dey know know know
I just want make you know
If you want to killi me
Kill me make i die o
I will never follow you
To that station o
Oga police i just want
Make you dey know know know
I just want make you know
Papa nor dey ooo
Mama nor dey ahhh
Say if you want to killi me
If you want to shoot me
Me i nor go follow you
To that station ahh
Papa nor dey ahh
Uncle nor dey ooo
Say if you want to shoot me
If you want to killi me
Me i nor go follow you
To that station ahhah
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu
Girl uzozo umbere buzozobu