Something about that Name ft. Fearless Community Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2024
Lyrics
There's something about that name
Something about that name
Something about that name
That name Jesus
That name Jesus
That name Jesus
That name Jesus
When I call am e dey come on board
Show me love give me joy on top
This one no be hype
Truth is That name na confirm
That name too strong
E too strong o e too sure
Power Dey
Every kneel must bow
In the name of Jesus
Call that name
Jesus
In times of trouble
Jesus
Kpo ya oga aza
J. E. S. U. S
Jesus
There's power in the name of
Jesus
Sickness dies in the name of
Jesus
Kpo ya oga aza
J. E. S. U. S
Jesus
Back to verse one, hook then chorus
This one na holy matter
Name wey dey solve all matter
When we call that name
Something happens
There's no limit, so make we call am
Them go feel it, name na fire
We go loud am
We take over
The enemy no fit come culoser
Em strategy is a game over
Ahh
Cos that name o e too sure
E too sure o e to strong
Je Je Je Je
Jesu