Agidigba Lyrics
- Genre:Electronic
- Year of Release:2019
Lyrics
Agidigba - Tim Godfrey
...
This one na my heritage
Dis one na my culture
I go follow You, follow follow You eh Onye dika gi, onye dika chukwu eh Omalicha, Hail am, praise am, Igwe... Sammie dey say wellu wellu
Kefee say Kokoroko
Buchi dey say mma mma
Asu Ekiye yekilemo
Ai, chai,
How I wan take explain
How I wan yarn
Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey Call: Otua ka Chineke anyi di eh
Resp: Agidigba eh eh eh Agidigba eh Ngalaba meh, lekwa ikperem n'ala
Olisa bi n'eligwe
Ogodo ya na akpu n'ala
Iwo l'Oba to ga
Ikar'aka, Imaramma
Aribiti, arabata, orimiri atata
Jehovah na u wey dey strike like a thunder
Na You wey dey cut asunder
Na You wey dey hot like fire
My provider, e no dey tire eh
If my body na so so mouth
E no go do to praise u
Dat na why I dey try to dey want to dey say
(REPEAT chorus)
I never see this kind of God before
He's bigger than the biggest
Stronger than the strongest
E dey bless me more
Papa God abegi
You too much eh, Ngalaba meh (4 times)
Dat na why we dey sing we dey say Nga, nga, ngalaba meh (3 times)
Back to Chorus
Agidigba eh(5 times)