Mmamma ft. Fearless Community Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Ihie oma chukwu ne merem mo oh
Olu oma na Lu Lu mo
Onu me a pu gi koya
People dey ask me say say say
Na Wetin dey make me fine fine fine
People dey wonder why why why
Y be say na only me just dey shine shine shine
Mma mma chineke oh oh oh
O ne me mo miri miri
O ne me mo mara mara
O ne merem mu mma
O ne merem mu mma
Agama turu ya mma mma
If you dey look for the person
Wey be product of hin mercy
Look no further na me be this
Signs and wonders dey follow me
People dey ask me say say say
Na Wetin dey make me fine fine fine
People dey wonder why why why
why be say na only me just dey shine shine shine