Feelings ft. Kappai Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
It's Eke with the vibes
So many bills on my neck like Ice
Na me know wetin i see with my eyes
Play safe but don't play with your life
Risk everything but no risk your life
So many pepper i dey see but I'm grinding
So many shenking but i roll like dice
Many feelings wey dey brother man
But i dey because omo one na life
You say you go dey for me make i share feelings with you
But problem shared omo na see finish
if you say you go dey i agree with you
But surely Goodness and mercy sha follow
Who
Whosoever no follow ridicule
Tori enibadale loma ku
You say you go dey for me make i share feelings with you
But problem shared omo na see finish
if you say you go dey i agree with you
But surely Goodness and mercy sha follow
Who
Whosoever no follow ridicule
Tori enibadale loma ku
Angelina
Balling everyday for cubana
don't you ever come my way your father
Chop you everyday like ofada
Roller coaster
Omo shalewa bopata jeki a jerawa
A lot of people are depressed
All the money make me upset
Trying everyday to be the best
Nothing fit make me to relent
Don't you cast, no to grasp
No lose that, just to pass
Don't you cast, no to grasp
No lose that, just to pass
Kappai and omo tope on the road
Scoring my goal
Post to post
I no wan borrow post
You say you go dey for me make i share feelings with you
But problem shared omo na see finish
if you say you go dey i agree with you
But surely Goodness and mercy sha follow
Who
Whosoever no follow ridicule
Tori enibadale loma ku