Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

I be wan good but who holy

Make them fear you

But sho beru olorun oba

Na who get ear dey hear story

Na when you get

You come be their padii Shoba

True talk no be lie

Walahi talai ah

Sunmo Bilai

I hear say pastor dey lie ah

Rich man dey die

Poor man dey cry

Everyday Kanta

This life na die ah ah


Oya roboto oh no

Aye yii lo roboto

Them say e dey my sokoto

Owun mowa losi Sokoto

Oh no otele kokoko

Aye yii lo roboto

Owo ni kokoko

Money na life

Shey you know know know

Oya roboto oh no

Aye yii lo roboto

Them say e dey my sokoto

Owun mowa losi Sokoto

Oh no otele kokoko

Aye yii lo roboto

Owo ni kokoko

Money na life

Shey you know know know


I'm feeling so down one time

Not feeling my life one kind

Na who fit understand

But i called on jehovah

They said make i call on them

Won japa

Woni awon safun sapa

Ema wo awon omo adam

Shey eyi ti e shey yen wada

If them say make you dey

Koya ya

Gbo fuji ko gbo mala

Safun wahala

Na only money fit dey

After my life ah

So many this and that

But i dey wonder why ah

Good men dey die

But the Wicked

Still dey breath for life ah


Oya roboto oh no

Aye yii lo roboto

Them say e dey my sokoto

Owun mowa losi Sokoto

Oh no otele kokoko

Aye yii lo roboto

Owo ni kokoko

Money na life

Shey you know know know


I be wan good but who holy

Make them fear you

But sho beru olorun oba

Na who get ear dey hear story

Na when you get

You come be their padii Shoba

True talk no be lie

Walahi talai ah

Sunmo Bilai

I hear say pastor dey lie ah

Rich man dey die

Poor man dey cry

Everyday Kanta

This life na die ah ah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status