![GROOVE ft. Brooksmile](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/16/2c537180431a44059c9d753c850f8890H3000W3000_464_464.jpg)
GROOVE ft. Brooksmile Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Brooksmile iyaaaa
Kehvhin omo tope
I no fit because of money
Affect my legacy
If money no come today
No mean say we lazy
Human wey go dey go dey
Ko need katun bawi
Na me get my mouth owun mawi mawi
I just want to live and jolly
I just want to get the money
And as i dey live kokanyin
Na money dey make me horny
I just want to live and jolly
I just want to get the money
And as i dey live kokanyin
Na money dey make me horny
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
You already know
Problem no dey finish oo
You already know
Anywhere i dey na me dey kilishhh
You dey hear me
Thank God you never finish
And i never finish too
No think am everyday
The great one no go pass you too
If person make am before you make am
No mean say the person go get wetin you go get
Atijo tijapa tigbon loti bo lowo eniyan
No be everything wey dey shine be gold o uwoo
Dey pray anytime even for the road oo uwoo
Do good no do bad oo
Cos e go come back to you oo uwoo
Me i no fit hide my feelings
I no be ojuju uwooo
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee
Owe owe owe eee
Kinti gbope kin jaye
Kin lo male eee