Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I'm on my way now

Shey you dey see now

These thing no matter

As I dey move now

Shey you dey look now

Things getting better


Body don manya

Body don kpo kpo

Eyes don red o

Igbo wan gbe mi trabaye


Body don manya

Body don kpo kpo

Eyes don red o

Igbo wan gbe mi trabaye


Maradona

Maradona

Maradona

Maradona


To win na by grace no be tendency

So many things wey my eyes don see

Aje, I no go do pass myself

Go and buy no dey look for jara

Matter don red you dey tie bandana

Dance to the beat like you dey on cana

Babu Magana, shout out to Cubana

Everything I do I dey give thanks to Jajah


Ability

Agility, and sanity

I'm on the rise gravity

You never see me coming through

Ah eh eh eh


Ability

Agility, and sanity

I'm on the rise gravity

You never see me coming through

Ah eh eh eh


Body don manya

Body don kpo kpo

Eyes don red o

Igbo wan gbe mi trabaye


Body don manya

Body don kpo kpo

Eyes don red o

Igbo wan gbe mi trabaye


Maradona

Maradona

Maradona

Maradona


Demma wish a pause like Manicure

But na Jehovah get the clue

Dem wanna gum like super glue

Better stay mute or say de truth

Bad energy go far away

I'm never down I'm on the way


Ability

Agility, and sanity

I'm on the rise gravity

You never see me coming through

Ah eh eh eh


Ability

Agility, and sanity

I'm on the rise gravity

You never see me coming through

Ah eh eh eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status