
Mercy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Papa yeah
Got me screaming Mercy Mercy
All of my pain away
I dey grow my trees
I just dey do my thing
Every day by day
I just dey blow my breeze
Steady on my grind
I dey push my P aaah aahn
I no dey stress person
Make the hustle pay (make the hustle pay)
L'agbara yah Robil
Oh my broda man
Why you do like this
Why you do me like this
That thing fit to make man craze
Omotena why you do like this
Naija lawa but we dey dey Yankee (eko Miami)
And we dey dey southy
Omo ope duro dede
So forever make you hold your peace
Screaming mercy mercy
Take all of my pain away
I wanna see sunny days
Make my pocket no feel the same
Got me screaming Mercy Mercy
Take all of my pain away
I wanna see sunny days
Make my pocket no feel the same
Got me screaming Mercy Mercy
Even if I fall I go rise again
I swear I'll find my way
Badmind affi come
Dem ah build barricade
Mi know say they cyaan block my way
Omo Oro mi kosi pressure
Eruku yapa ni Agege
Orile pleasure
If you ain't talking mullar
Ki lo Fe so
Terry Pro on the beat leso leso
Now now money keep me company
I need a lot my pocket mi fi bank on it
I put a pen to the paper wrote a song for me
I poured my heart on the beat and that is all I need (it's all)
Got me screaming Mercy Mercy
All day long I've been searching
But I dey count all my blessings
Alhamdullilahi Amin
Screaming Mercy Mercy
Take all of my pain away
I wanna see sunny days
Make my pocket no feel the same
Got me screaming Mercy Mercy
Take all of my pain away I wanna see sunny days make my pocket no feel the same
Got me screaming Mercy Mercy
Take all of my pain away I wanna see sunny days make my pocket no feel the same got me screaming Mercy Mercy
Take all of my pain away I wanna see sunny days make my pocket no feel the same
Got me screaming Mercy Mercy