
HERO (Remix) ft. JUICE SOUL Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
I started from Zero oh
But now am a hero
Emi omo logo oh
This Boy must to blow oh
Blessings upon Blessings oh
Make it follow me ehi
When I enter the show oh oh
Everybody pariwo ohh
If no be God tell me where i for dey
If no be my Mama where I for dey
Whey dey keep praying for me say
Telling me say ajeh you go blow
For this Life you be the light
You no go sing make dey no dey Vibez
Even my enemies too them no go last
Nitori Adura lo gba lori mi
My brother is better you leave it or you take it
Nobody go see you when you dey suffer from the trenches
Je ki owo dey, it o fe she birthday, wo ma post eeh
Even awon Omo ge ladugbo won ma toast eh
Though I still dey reason on the road, 2020
I still dey run am on the road
Ki iku ma pa alanu mi, ki ota mi le riro wo
Gbogbo ire ti o wa loke ma ni emi kankan wo
So mo tera mo Hustle mi, ki le ri owo muscle mi
Ki omo Inu mi ma ba ma insult mi
Ki omo Inu mi ma ba lo ma threaten mi
Ki omo Inu mi ma ba lo ma pressure mi
tera mo Hustle mi, ki le ri owo muscle mi
Ki omo Inu mi ma ba ma insult mi
Ki omo Inu mi ma ba lo ma pressure mi
Ki omo Inu mi ma ba lo ma pressure mi
I started from Zero oh
But now am a hero
Emi omo logo oh
This Boy must to blow oh
Blessings upon Blessings oh
Make it follow me ehi
When I enter the show oh oh
Everybody pariwo ohh