
DOFA Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
SITTING ON MY SOFA
SLEEPING ON MY DOFA
REASONING WITH MY NIGGA
THINKING HOW MONEY GO ENTER
IF MONEY NO ENTER AJEH
MY NIGGA GO DO BLOOD MONEY
ME ALREADY TELL MY GOD
SAY MAKE I NO DO BLOOD MONEY
OYA TETE ANSWER MY CALL
WHEN WE DEY CALL ME ZADDY JOOR
BABA GOD KOSI ENI TO MO
NA ONLY YOU GOD LO MO
KOSI ENI GBO
KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI RARA)
MY MAMA TELL ME SAY, MARFOL BOY IWO MA LO FOOR
YOU DON’T HAVE TO GIVE UP JOOR
CAUSE FOR THIS LIFE, NA YOU BE THERE IDIAN NLA
IF THEM NO HEAR YOU, ALL THIS GUYS NO GO VIBEZ
SO I SPEAK TO MY SELF, SAY
FOR THIS GAME ME I GO SURVIVE
LEYIN IJO KETE, LEYIN ODUN META, LEYIN OSUN MEFA
THAT I ENTER THIS LEAGUE I NO RETIRE
I KNOW WHERE HAVING COMING FROM
BUT NO ONE DARED TO STOP
CELEBRITY IS MY NEIGHBOUR
BUT THEM NO FIT TO HELP ME
THINKING SAY I NO GO BLOW
BUT KOSI ENI GBO TO OLORUN
THAT IS WHY I NO DEY BEG
IBI TI MA DE, MO MA DEBE
AND I RELENT ON GOD
BABA GOD SHO GBO,
DEM SAY ME I NO GO BLOW
MARFOL BOY LOMO TO KO
KI GBOGBO YII JE MA GBO
FOR THIS STREET I BE THE LIGHT
EMI GAN NI IMOLE
ME I NO GO SING MAKE YOU NO GO VIBEZ
I ENTER THE STAGE WON TU FOOR
MARFOL BOY THE BRIDGE ROCKERS
ANYWHERE I DEY, ON TOP FOREVER
GETTING TO THE TOP
MARFOL BOY SHOW IT TO THE WORLD
BILLION FOR SURE, MAKE IT ENTER MY AZA
TRILLIONS GO COME
BUT IGBA TI OWO MA DE
IWO NIKAN NA LO MO
IWO OBA MIMO
SO KOSI ENI GBO
SO KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI LAIYE)
KOSI ENI GBO
SO KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI RARA)
KOSI ENI GBO
KOSI ENI GBO
SO KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI RARA)
KOSI ENI GBO
SO KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI RARA) KOSI ENI GBO
KOSI ENI GBO
SO KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI RARA)
KOSI ENI GBO
SO KOSI ENI GBO TO OLORUN (KOSI RARA)
KOSI ENI GBO, KOSI ENI GBO
IGBA TI OWO MA DE KOSI ENI TO MA MO
SO PADI MI BETTER WISE UP