
HERO Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
I started from Zero oh
But now am a hero
Emi omo logo oh
This Boy must to blow oh
Blessings upon Blessings oh
Make it follow me ehi
When I enter the show oh oh
Everybody pariwo ohh
If no be God tell me where i for dey
If no be my Mama where I for dey
Whey dey keep praying for me
Telling me say ajeh you go blow
For this Life you be the light
You no go sing make dey no dey Vibez
Even my enemies too them no go last
Nitori Adura lo gba lori mi
Many Many Challenges my see don see
But till yet I still dey instill
Extra ordinary things no dey freak me ei
Cause I started with nothing
But right now am into many things
Allahamudihai my jazz don hit
See all this guy's wey abusing me
See them won pada wa be
Emi na ko ooo, Olorun ma ni
Adura mama mi, Adura Obi lo gba x2
I started from Zero oh
But now am a hero
Emi omo logo oh
This Boy must to blow oh
Blessings upon Blessings
Make it follow me ehi
When I enter the show oh oh
Everybody pariwo ohh