Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Oyimo oyimo oh

Oyimo obi agbawala m

Oyimo obi agbawala m oh

Obi agbawala m oh


I gave them love

Them no give me back

I treat them well

Them treat me bad

Wetin I no do for you

Wetin I no do for you

Onyimo


Let them go

Let them go

If them no love you let them go

Let them go

Let them go

If them no need you let them go

Let them go

Let them go

If them no want you let them go

Let them go

Let them go

If them no need you let them go


I no dey beg for love

My mama too love me

I no dey beg for love oh

My papa to love me


I no dey beg for love

My mama too love me

I no dey beg for love oh

My papa to love me


When you are doing good

Them go think say you no get sense

I no wan be friends to people wey no dey selfless

I no dey Find trouble I dey try mind my business

If you don't Like my vibe I am sorry I don't force vibes


Let them go

Let them go

If them no love you let them go

Let them go

Let them go

If them no need you let them go

Let them go

Let them go

If them no want you let them go

Let them go

Let them go

If them no need you let them go


I no dey beg for love

My mama too love me

I no dey beg for love oh

My papa to love me


I no dey beg for love

My mama too love me

I no dey beg for love oh

My papa to love me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status