A lot Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmm hmm hmm hmm hmmm
Na na na na
Oh oh wo wo
Big big daddy X o
Everyday am chasing my dream
No time wey be say I no dey think
This hustle no be me you go kill
Oh noo no
I've passing through a lot of many things
Many things that my mouth can't speak
So many things Oh no o
I'll be fine I'll be fine I'll be fine
This hustle no go take my Life
I'll Be fine I'll be fine
I'll be fine I'll be fine I'll be fine
This Hustle no go take my Life
I'll Be fine I'll be fine
I am coming from a lot
I am going through a lot
Get Many things wey be say I no dey talk
Deep inside me am going through a lot
I am coming from a lot
I am going through a lot
Get Many things wey be say I no dey talk
Deep inside me am going through a lot
I have many problems but am keeping silent
Many things i kept to myself
I no know who i go tell
Seems to be happy buh am not okay
Can't you see am going insane
No know who i go tell
I dey hustle with my muscle
Make My hustle no be for nothing
Baba Bless me
Make I dey alright o
With my family
Oh oh oh oh
If I no get money dem go laff me
Nothing I do will be interesting
Make I get money
Have mercy oh Lord
I'll be fine I'll be fine I'll be fine
This hustle no go take my Life
I'll Be fine I'll be fine
I'll be fine I'll be fine I'll be fine
This hustle no go take my Life
I'll Be fine I'll be fine
I am coming from a lot
I am going through a lot
I get many things wey be say I no dey talk
Deep inside me am going through a lot
I am coming from A lot
I am going through a lot
I get Many things wey be say I no dey talk
Deep inside me am going through a lot
I am going through a lot
Big Big Daddy X o