Olum Abago Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I dey zero my mind o
As I dey push my work o
I no dey rush o
One day I must cash out o
My mama tell me say
My pikin biko gbadokwa anya
Make dem no use you play
Ugo nwa m' biko Kpachara anya
Na who say the money no go come
Alaye when you no be God
Either Hongkong or Singapore
Mgbada must surely drop
Olum abago Olum Abago
Olum Abago oh Olum Abago
Olum abago Olum Abago
Olum Abago oh Olum Abago
Wetin we dey find
(Money)
Why we dey bomb
(Money)
Oh oh ohh
(Money)
Ahh Ahh ahhh
(Money)
If you want to blow
(Money)
Follow who know road
(Money)
You go make am
(Money)
Money is important
Na why I dey chase am o
If I no Hustle
Tell me how I go take chop o
Na who work na him dey chop
Na wetin Popsi tell me
I start dey work
I go dey work till thy Kingdom come
E no easy to get money
But If I later get money
I no wan hear any story
Aza man biko gimme my money
Olum abago Olum Abago
Olum Abago oh Olum Abago
Olum abago Olum Abago
Olum Abago oh Olum Abago