Save My Soul (Remix) ft. Attitude Rap Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Eei
Oh my God
Bad boy
Gbo mad flows
STARRY!!!!!
Cus my Superman is losing powers
Steady thinking
planning to go learn Kung Fu
To fight my battle
So I lock myself inside my yara
Smoking drinking
Nobody whey I go talk to
What I'm I up to…
See the way I dey beg baba God cuz me I get no one
But things never change so I was like what did I do wrong
Itumo? Dear better days we are waiting too long
Love no really pay me but na Wetin poverty do me strong
Baba save soul mi shey mosque ni ki lo ni ahbi church
Ahbi ile babalawo kilo gba oshey ati sponge
Shey yahoo ni kin shey ahbi plus shey moma profit ahbi loss
Make I no go miss road funmi lamboghini ahbi posh
Even if I die
At least I don do my best
I no get anything to regret
Cuz me I try
No be until I talk walai talai
But baba save my soul (Ah hum hum)
I'm losing my hope (Ah hum hum)
Even when I'm baffing my soap (Ah hum hum)
I know say I dey on my own (Ah hum hum)
Ahye ahye ahye
Overthinking my mind don Dey blow
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Hey Ahye ahye ahye
I Dey wait for blessings whey Dey come from Above (from above)
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Omo as time dey pass I keep loosing my mind
Doubled my grind buh no joy brr I'm sad
I just wan get my stack
Mama said imma star
No one gave me a chance
I just keep going hard
Who go save my soul
I need help from above
Devil dey whine
Buh I stand on my toes
I dey smoke my po
DSP overdose
Adiye mi lagun buh him sweat no dey show
Somebody save my soul
That millions then mati ku waso
Human being bad brr
Take poor man for joke
Nah the rich dey control
Can't stay below
So I fight for my Doo
My super man don dey turn oyenusi
Can't reply dem pussy's
Stayed independent I survived them bullshits
Can't lie the truth is
No love for the rookies
Buy loud turn am cookies
Depression is killing
Say no to dem bullies
Ahye ahye ahye
Overthinking my mind don Dey blow
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Hey Ahye ahye ahye
I Dey wait for blessings whey Dey come from Above (from above)
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Cus my Superman is losing powers
Steady thinking
planning to go learn Kung Fu
To fight my battle
So I lock myself inside my yara
Smoking drinking
Nobody whey I go talk to
What I'm I up to…
Cuz my Superman is losing power
If I broke I go pray to Allah
I dey run from wahala
Baba save my soul from fire
(From fire! from fire ! from fire! from fire o)
I don't want to be a mechanic I wan be a baller
I dey Niger looking for dollar
Ki n shey Lodo molla
Baba save my soul from fire
(From fire! from fire ! from fire o)
From fire o from fire o
Devil liar Holy Ghost fire
Looking for raba o one day I go hammer o
Why e still dey red for my side
I'm tired o but I no go tire o
Running for wahala o running for sapa o
Owo toh gara one day I go hammer o
When I'm rich they go ask for advice