
On my own Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ehyi
Nobody dey nobody Dey for anybody
Everybody Dey on God
Oh my God
As I dey hustle I dey look back
Everywhere sef is too dark
So my eyes sef gat to sharp
Nobody dey make I clear fact
We started from the bottom
Many haters where I come from
Even witch dey for London
But with mommy prayers I dey move on
Happiness is free but some buy oh
Life is hard am asking why oh
I looked at mirror am fine
But am asking myself who am I oh
Sapa choke me I no fit die oh
Awusubilai lai oh
Man still dey try
Make I say poverty bye bye oooh
Starry fedi celeb ehn ehn (ehn ehn ehn)
Na song full my belle moni ehn ehn (ehn ehn ehn)
Shey life tori mi lo cele moni ehn ehn (ehn ehn ehn)
I'm sorry boya ko pele moni ehn ehn (ehn ehn ehn)
Base on how everything be (I dey on my own)
I dey low key (I dey on my own)
Na me sabi
So I no wan disturb anybody (I dey on my own)
Though I no get muscle (I dey on my own)
But mo tepa mo hustle (I dey on my own)
Mio fema ku (I dey on my own)
Emi momo tiba losun(I dey on my own)
Omo i no pray make I con knock
Knock ur door beg for garri oh
Which kind life he con come
That kind word is not for me oh
Ah
But person come this life without money
Now it is a must for person to get
Ahbi u no get
Baba Help oh help oh help oh
Cuz Many things yapa for my head oh
Help me run am make e set oh
Abeg oh abeg oh
This earth oh earth oh earth oh
Na bad belle full right and left oo
Help me shock them make they rest oh
Abeg oh God abeg oh
Starry fedi celeb ehn ehn (ehn ehn ehn)
Na song full my belle moni ehn ehn (ehn ehn ehn)
Shey lofe tori mi lo cele moni ehn ehn (ehn ehn ehn)
Am sorry boya ko pele moni ehn ehn (ehn ehn ehn)
Base on everything be (I dey on my own)
I dey low key (I dey on my own)
Na me sabi
So I no wan disturb anybody (I dey on my own)
Though I no get muscle (I dey on my own)
But mo tepa mo hustle (I dey on my own)
Mio fema ku (I dey on my own)
Emi momo tiba lokun (I dey on my own)
Am on my own oh
Na me know why I leave home oh
Just pick my phone
Make I call GOD not to leave me alone
Cuz nobody dey nobody dey for anybody
Everybody dey on God
Na everyday me and myself dey look for the money
Call me shakiti bobo