
Save My Soul Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh my oh my God!
Cus my Superman is losing powers
Steady thinking,
planning to go learn Kung Fu
To fight my battle
So I lock myself inside my yara
Smoking, drinking
Nobody whey I go talk to
What am I up to..
Lucifer dey ask how far
I look God to give answer
I need answer
I dey hear better days ahead
But still yet I dey shout God abeg
Omo! No raba, But no wahala
I go make am Insha Allah
I go hammer!!!
Many things on top my head
Depression time I go to bed
Ahye ahye ahye
Overthinking my mind don Dey blow
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Hey Ahye ahye ahye
I Dey wait for blessings whey Dey come from Above (from above)
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Normally I no be sadist
But crying competition I no need practice
I don high on top caprison
Tears on my face but I get happy soul
Somebody help me
I don forget say nobody send me
Inspiration no come, I for sing reggae
Joy is coming but I dey see shege
As you can see, I get plan C
I dey see Wetin u no see
I no know Wetin worry me
(Ahn Hum bamu Ahn Ahn Hum bamu)
I no get shishi I for call Sisi
I Dey moshalashi, I Dey hear wahsi
I no know maybe o wo ori mi
(Ahn Hum bamu Ahn Ahn Hum bamu)
Ahye ahye ahye
Overthinking my mind don Dey blow ( e dey blow)
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Hey Ahye ahye ahye
I Dey wait for blessings whey Dey come from Above ( from above )
Baba abeg save my soul
Baba save my soul
Cus my Superman is losing powers
Steady thinking,
Planning to go learn Kung Fu
To fight my battle
So I lock myself inside my yara
Smoking, drinking
Nobody whey I go talk to
What am I up to..
Cus my Superman is losing powers
Steady thinking,
planning to go learn Kung Fu
To fight my battle
So I lock myself inside my yara
Smoking, drinking
Nobody whey I go talk to
What am I up to.
What am I up to