Wajo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Wajo hm Wajo hm Wajo
Hm Wajo hm Wajo hm Wajo hm
Gbefunn gbefun gbedu yakpa stable
Show you that Im ableee
Nobody go fit handle me
Eguunn Eguun pariwo le mi o retire
You know sey I go be your supplier
My melody you know sey na fire ginger o
Wajo wajo wajo wajo wajo
Ni VIP all the girls demma show
We no dey do anyhow for my kabal
You no see sey we no like to
Kiigbesoke we just demo faster aa
Me no want no drama, steady jaiye oo
Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo
Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo
Ahhh if I no killi person, lightening, thunder make e fire
All the people wey dey mad
Dangerous, dangerous, serious
No delay, just dey play, won ti gbe
Get as the music e dey go, sabii
See as the rhythm just dey flow, sabii
See as the people just dey jo, sabi nigga, pour me liquor
No be my concern, man no geti worry
You see sey I confirm, make the fire burn 'em
Je kin Shokolobangoshay
live to fight on another day
Every day na holiday
I too get akonuche hmm hmm hmm
Ball like Maradona, sing pass Roger millerr
Me I dey deliver
Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo
Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo Wajo