![John Bosco](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/15/ffe7b92fca424c7a9062d694e24c4939H3000W3000_464_464.jpg)
John Bosco Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
This is a story on John Bosco
Johnny was a big baller yunno
Oga wey dey ball pass Cristiano
Dripping Louis V from head to toe
Johhny wey dey high pass Falsetto
Always on cloud nine no tomorow
Oga was a smooth criminal yh o
Making the money illegal
Nobody spend like John Bosco
Everywhere for street na commando
Make una clear road for John idan gan gan
Na why we dey call am goat agbomolo
Nobody spend like John Bosco
Everywhere for street na commando
Make una clear road for John idan gan gan
Na why we dey call am goat agbomolo
It was a regular Friday night yunno,
Johnny was so ready to go
And pop some Azuzuzuzul many kele to chochochochoose yh o
Naso he jam this girl for corner
Looking so fine shawty looking proper
No go loose guard he wan ask for number
Girl you my type, why you so shy
Hi my name is John Bosco
Said her name was Rosario
Girl you perfect Picasso, no fugazi
She be rocking palazzo
Make her dance amapiano, m r d r d
Two seconds, John Bosco don carry her go heaven
He never see this kind level
Come my crib make I teach you a lesson
Rosaria follow go, hop inside the moto
Dem never go far, she said stop the car
Two seconds, Rosaria don carry out her weapon
John Bosco dey ask wetin happen
Say hi to my sister in heaven she said
John Bosco
Johnny was a big baller yunno
Oga wey dey ball pass Cristiano
Dripping Louis V from head to toe
Johhny wey dey high pass Falsetto
Always on cloud nine no tomorow
Oga was a smooth criminal yh
Making the money illegal
Nobody spend like John Bosco
Everywhere for street na commando
Make una clear road for John idan gan gan
Na why we dey call am goat agbomolo
Nobody spend like John Bosco
Everywhere for street na commando
Make una clear road for John idan gan gan
Na why we dey call am goat agbomolo