![Far Away](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/22/bdfd57a5e3ea4479832d536036b70694_464_464.jpg)
Far Away Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Girl you make a badman dey follow
Abi you don jazz me I don't know why
Your body makes me tipsy I cannot lie ahyhh ahyhh
Whenever I call you dey solo
If I don do you bad I apologize
Mmbaby this your beauty dey hypnotize mmm mmmm
Olla dem nuh reach if dem near na kpai
Any word you say me I must comply
Be you wey dey ginger my mental chai ahyhh ahyhh
Anything wey you want Oroma specify
Na you dey cuti all of my blood supply
Gimme one chance dem go leave you walai ahyhh ahyhh
Faraway
Fly you places miles away
Light up your life Faraday
Your love Koshe Farawe
Faraway
Fly you places miles away
Light up your life Faraday
Your love Koshe Farawe
Say if I get strength I go fight for your matter
Many many babes but I know you badder
As she enter club and the party scatter
No one badder mmm
She be light skin with a lot of swagger
Many Many boys you know I'm that nigga
Ofe pami I said damn Delilah
Call my Mother ahnn
Olla dem nuh reach if dem near na kpai
Any word you say me I must comply
E be you wey dey ginger my mental chai ahyhh ahyhh
Anything wey you want Oroma specify
Na you dey cuti all of my blood supply
Gimme one chance dem go leave you walai mm ahyhh
Faraway
Fly you places miles away
Light up your life Faraday
Your love Koshe Farawe
Faraway
Fly you places miles away
Light up your life Faraday
Your love Koshe Farawe