
COMPLAIN Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
FIRST VERSE
Wait Duro na
Kin to so Nkan tase tile fi jo na
But jekin mugbo na
I no won hear anything mife gbo nkan to nfo mo
Nigba ti o sowo cana, timo shin manage scotish
Bad belle left and right iwa palapala rubbish
No money for chivita, even food sef no dey nourish
God once in a month la man je pori
CHORUS
God who am I to complain
I no won dey trek again
10 g wagon even koje one earoplane
Make I fit use am fly go custain
Eni to mo wey lomo way
For street enu ose
I won dey pop Champaign
Bad belle make den comot for my way
God pls show me way
Sheybi Eyan kan ni bill gate
SECOND VERSE
Not until I collect large
No until I collect uniform wey get badge
Make everything. Dey go normal make e dey merge
Make the money plenty make I dey even dash
Ohh lord who am I to complain
I no won use leg waka go custain
I pray make my white no go ever stain
Make my effort no go in vain
Make I no go astray
CHORUS
God who am I to complain
I no won dey trek again
10 g wagon even koje one earoplane
Make I fit use am fly go custain
Eni to mo wey lomo way
For street enu ose
I won dey pop Champaign
Bad belle make den comot for my way
God pls show me way
Sheybi Eyan kan ni bill gate