
TOBILOBA Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
day in dark night wey na only God you fit reach
No surrender no retreat
Oyun osu mesan no be beans
Everything look funny e funny biti mr bean
God dey the back aimoye nkan toju ri
The dead soul came back to life, God you save the life
Even if den no talk am, for church you go pay the tight
Wetin God don support nobody fit follow am fight
God is wonderful Omo iya mi mehn no be lie
Welcome sexy Angel
Layla pretty racheal
Greater place oma debe
Welcome sexy Angel
Layla pretty racheal
Greater place oma debe
Oluwatobiloba mi, Omo mi atata
Omomi atata
Oluwatobiloba mi, Omo mi atata
Omomi atata
Mama dey papa dey, tobiloba dey fine
Alhamdullilahi e be like Normal day time
After all the darkness, this na the play time
Ope ni fo luwa, jah jehovah be the most high
Okay na, Layla
Ode ye ma ke now
Mofi e sinu prayer, eee aaa, oluwa loma Shey now
Welcome sexy Angel
Layla pretty racheal
Greater place oma debe
Welcome sexy Angel
Layla pretty racheal
Greater place oma debe
Oluwatobiloba mi, Omo mi atata
Omomi atata
Oluwatobiloba mi, Omo mi atata
Omomi atata