
Who Off The Light (RIP MOHBAD) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Na true say imole don go be that
Talo pana imole who off the light
Chicken no dey cry for night
this life only strong fit survive
Na true say imole don go be that
Talo pana imole who off the light
Chicken no dey cry for night
this life only strong fit survive
Men mount oo, men no dey joke oo
This one too much guys don dey choke oo
E be like say guys dey on colos
Wetin happen na only God knows
Beast wey dey provide peace
Den collect beans den con provide am garri
Tell me how the recipient WON take see peace
Death go take you like Shey shagari