Pablo Escobar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Tetetetete
On God
If you do anyhow
You go see anyhow, no be laugh, if you see my doings you go take precaution
Hey
Yekpo
Ana
Ana, Ana Yekpo
Pablo escobar
I take you unaware and I'm dangerous sohteh they say i dey move like cursor
Before before
They no dey reason me before
My mama tell me no dey rush
Lexus to GLE, next one Rolls Royce
I dey hear all you talk oh
You be amateur
If say Muslims fit wear Christian Dior
Why i go listen to you for comment section
Steady collecting section
My diamonds dey bring light pass high tension
popping bottles in the club
tap tap nyash like tiktok
Poverty na insult
Show workings no be cho cho cho
If you do anyhow
You go see anyhow, no be laugh, if you see my doings you go take precaution
Hey
Ana Yekpo
Pablo escobar
I take you unaware and I'm dangerous sohteh they say i dey move like cursor
Osalobua
My pocket you roger, when i no be popo and soldier
You gaz to work hard, if you want a mouka
Mouka with Roses and flower
From ph to villa
From villa to ajah, from ajah to Minnesota
Ask christopher
Ask anita
Na them wey been no dey believe am
Ceaser! wetin belong to ceaser me sef i carry am
Baby i go give you if you whine am
Your wishlists i go monetize am
She tell me show workings no be cho cho cho
If you do anyhow
You go see anyhow, no be laugh, if you see my doings you go take precaution
Ana Yekpo
A Yekpo
Kidikija
Pablo escobar
I take you unaware and I'm dangerous sohteh they say i dey move like cursor
Tetetetete
Trrrrrrrr te
Te te te
Te te
Tenpenny pon dis