Metro Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
(On God)
Tenpenny pon dis
(te te te te te te)
(trrrrrr te)
You look like metro too much
Anyone tell you that
Omo me i doff my hat
Outside looking out and bad
My cruise nobody fit catch
You talk like metro too much
I go live on Instagram
Tiktok boys dem tap tap tap
Fine bannies dey for my Snapchat
You dey 9ja you no get data
Dogo yaro yaro
Rahman jago jago, a jolly good fellow lo lo
If you jam you mellow
Na my guy Pablo gimme aza for wells Fargo
Even mummy G.O
Dey do me like woman i see for politician prado
No ask me i no know
Maybe the eyes wey i take see am like that of albino
Metro
You be looking like metro
(Waniwa)
Metro
You dey para like metro
(Waniwa)
Metro
(Wono)
You be looking like metro
(Waniwa)
Metro
You dey para like metro
E do me like deja vu
Na your legs wey me i dey pull
All my guys dem fresh and cool
We dey give para like zazoo
How are you
My baby how are you
For her plant na me be manure
One love old cat and new
You look like metro too much
Anyone tell you that
Omo me i doff my hat
Outside looking out and bad
My cruise nobody fit catch
You talk like metro too much
I go live on Instagram
Tiktok boys dem tap tap tap
Fine bannies dey for my Snapchat
You dey 9ja you no get data
Dogo yaro yaro
Rahman jago jago, a jolly good fellow lo lo
If you jam you mellow
Na my guy Pablo gimme aza for wells Fargo
Even mummy G.O
Dey do me like woman i see for politician prado
No ask me i no know
Maybe the eyes wey i take see am like that of albino
Metro
You be looking like metro
(Waniwa)
Metro
You dey para like metro
(Waniwa)
Metro
(Wono)
You be looking like metro
(Waniwa)
Metro
You dey para like metro