Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I Dey hustle everyday tori koleda

Na money I Dey find no send me love letter

Even I no guide I no panic

Bills on me I get family

Wetin Dey my mind na milly

Bad belle mashekobami

Emi stubborn

My hear don block

Ajeh I no hear word

Baba Tomisina

Even I no chop Ajeh

Miole gbebon


I no want your help

I want God's help

As I Dey go higher

Kinmase wale

Ogo mi komase wole

Make I no chop eba tiko lobe


I no want debit alert

I want credit alert eh

Make everything palash eh

I no reason your matter

When I don high

When I don smoke Cana eh


I no want debit alert

I want credit alert eh

Make everything palash eh

I no reason your matter

When I don high

When I don smoke Cana eh


Before you do bad 

Awon loma ti e 

If you regret 

Wonma kie pele 

Oruko tobafe lawon aye mape e 

Many people ti pai 

Oje dupe  ti e 

Ewo bi oridamisi 

Baba modupe pe odamisi 

Everything Dey happen for a reason 

Me sef go ball if it reach my season 


Some people Dey wan be like me

But some don't even like me

Dey no love me

Won ko feyin ni

But for one street won wami


I no want your help

I want God's help

As I Dey go higher

Kinmase wale

Ogo mi komase wole

Make I no chop eba tiko lobe


I no want debit alert

I want credit alert eh

Make everything palash eh

I no reason your matter

When I don high

When I don smoke Cana eh


I no want debit alert

I want credit alert eh

Make everything palash eh

I no reason your matter

When I don high

When I don smoke Cana eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status