Omo ologo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
They call me Star mighty
[Snoow money]
Na everybody go make ham
For this life
Eje kashe jeje
I don loose before
I go make ham this time
Egbo bawo loseh feje
If you don dey go make you no stop
Get this rabber mojaye lo
Omo to fine mo gbe sun mo
Elemi loma last
Kole su won
I dey hustle everyday
Kinle lowo laye
Kin ri batishe
Kin de kowo lole
Make dem wonder
Bawo moseh seh
All my enemies koma kogba wole
Dey want us to do ritual
Me i no go
Wonfe ma binu omo ologo
Wetin i nknow sef
Dem no know
Mode mo pe adun ni gbeyin ewuro
Dey want us to do ritual
Me i no go
Wonfe ma binu omo ologo
Wetin i nknow sef
Dem no know
Mode mo pe adun ni gbeyin ewuro
Adun ma gbeyin
Oluwa jowo sign soro mi
kKin lerowo toju mummy mi
Tabawole gan ayawon aja
Youre my alpha and omega
Oluwa nikan mole saba
Hallelujah ooo
Osana ooo
Tabawole gan ayawon aja
Youre my alpha and omega
Oluwa nikan mole saba
Hallelujah ooo
Osana ooo
I dey hustle everyday
Kinle lowo laye
Kin ri batishe
Kin de kowo lole
Make dem wonder
Bawo moseh seh
All my enemies koma kogba wole
Dey want us to do ritual
Me i no go
Wonfe ma binu omo ologo
Wetin i nknow sef
Dem no know
Mode mo pe adun ni gbeyin ewuro
Dey want us to do ritual
me i no go
Wonfe ma binu omo ologo
Wetin i nknow sef
Dem no know
Mode mo pe adun ni gbeyin ewuro
My mama tell me seh
Omo mi masare oo
Ibitoma de omade oo
Make i no rush i go make ham
Dem wish us bad jo shoda
Ao ni enikan afi oluwa
Dem dey find thief koseruwa
Baba loke dakun showa oo
Dem wish us bad jo shoda
Ao ni enikan afi oluwa
Dem dey find thief koseruwa
Baba loke dakun showa oo
I dey hustle everyday
Kinle lowo laye
Kin ri batishe
Kin de kowo lole
Make dem wonder
Bawo moseh seh
all my enemies koma kogba wole
dey want us to do ritual
Me i no go
Wonfe ma binu omo ologo
Wetin i nknow sef
Dem no know
Mode mo pe adun ni gbeyin ewuro
Dey want us to do ritual
Me i no go
Wonfe ma binu omo ologo
Wetin i nknow sef
Dem no know
Mode mo pe adun ni gbeyin ewuro