Hustlers Prayer Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Haaa no be soo
Haaa no be soo
You think I no Dey try
Haa no be soo
For this life
Wetin my eyes don see
Otitio
But my prayer be seh make nothing happen to my mama
Cus
I gat many things wey I wan for my mama
She too suffer oye kojeun omo
But this heaven gbogbowa lamalo
Gbogbowa lama lo
Person wey suffer must to yoffa
Na beg I Dey beg jah jehovah
As dem Dey chase me kin di aleeba
Make I no fall as I Dey chase muller
Tinbasubu mosima gbera
Kolofar
Ile aye ese mefa
Person wey fall
Must to rise up
I gat to work harder cus mama must chop
Ki woman gbogbo orin tinba ko
As I Dey talk now
Make e no be my last talk
Gbogbo wa lama lo
Gbogbowa lama lo