Medicine Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Juli no dey too complain
She too dey like big plantain omase ah
UP!
Wait make I give you medicine
Injection wey dey sweet for body
GD no go do you no conny
As Doctor wey I be make I cure your konji
Wait make I give you medicine
Something wey dey sweet for body ah
She say she no want drip something eh
Symptoms knack am injection
Comot there joor!
Okonoko okonoko
You know the boy ogbologbo ogbologbo
Shawty go ouu shawty go ahh
Shawty want the ogologo ogologo
Shawty go okonoko okonoko
You know the boy ogologo ogologo
Shawty go ouu shawty go ahh
Shawty go hmm ahh
Juli make I be one to friend you
Me I no be the one to play you Okocha
Surely I go take time to bend you
Make I be the only one cue for your snooker
Say the boy knack am
Come back out
Get vibes e be Buju and Burna
See back shawty carry container
Spray bar shey na Obi Cubana ahh na
Wait make I give you medicine
Injection wey dey sweet for body
GD no go do you no conny
As Doctor wey I be make I cure your konji
Wait make I give you medicine
Something wey dey sweet for body ah
She say she no want drip something eh
Symptoms knack am injection
Comot there joor!
Okonoko okonoko
You know the boy ogbologbo ogbologbo
Shawty go ouu shawty go ahhh
Shawty want the ogologo ogologo
Shawty go okonoko okonoko
You know the boy ogologo ogologo
Shawty go ouu shawty go ahh
Shawty go hmm ahh
Juli no dey too complain
She too dey like big plantain omase
Me too get big farm thing
Give it to her pump and plain owanke aaahi
Pump and plain
UPBLOWN!
Say the boy knack am
Come back out
Get vibes e be Buju and Burna
See back shawty carry container
Spray bar shey na Obi Cubana ahh na