Last I Checked Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Story story hahahahaha
Sit sit sit relax relax relax relax relax yea
It's your boy Gdlpeeid you know
Last I checked man was loving
2019 heart was working hmm
Sweet dreams
That kind something ah
No lies love na good thing hm
21 girl turn something
She wan chop life
Her girls were flexing ahh
All night party after party ah
Tantrums Man was ducking hm
Sweet girl na she hold my button
I ex Ngozi I close my curtain
No more bannies ontop my body
Goodness and Mercy I still block Blessing ah
Update she knack her mentor
She knack her team leader
She knack her pastor
She knack everybody without a condom
The thing come turn belle na me she come call ah
Na me dey signal you
I dey love you dem dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
Na me dey signal you
I dey love you dem dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
This period know wetin you dey do o
No go dey do my baby my baby my baby
Because the same girl wey you dey carry dey put for mind
Dem dey Tatatata
Dey slap her nyash with disrespect
Makanaki dem go knack your baby
What can I do
What can I say
She dey play me like Konate ah
Aje call Libianca
Cause this people dey dont know me
I don muss I don jogor
I don drink I don smoke I don high
I don choke I don gbas I don gbos
Na me dey signal you
I dey love you dem dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
Na me dey signal you
I dey love you dem dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
Women wicked pass Men o
Women wicked pass Men o
Na me dey signal you
I dey love you dem dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
Na me dey signal you
I dey love you them dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
Na me dey signal you
I dey love you dem dey fire you
Girl ige gbu mmadu
This your lifestyle no dey tire you
Tire you
UPBLOWN!