Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ehh Hello

Eh excuse me excuse me young lady

Aaaahhhhh hello yea ah hello excuse me

Excuse me fine lady

Fine chocolata (Pretty chocolata)

Excuse me please can I just get to know yeeeaa (Pretty chocolata)

UP!


Pretty chocolata tell me what the matter (Talk nau)

National grid fall? (Eh..)

Come and take inverter (Oya take it)

Simping na my pattern

What ever you want am (I buy it)

Alpha male hmm oya tell dem make dem shatap

Rub my belly ehe

Love the way you denge

You dey gimmi joy with the way your body ghen ghen

Go low make we beng beng

Body dey on che che

Makeup dey on flick she dey change hair like Ben10


I go pack am like I'm 2pac (Too big)

Light the place up kalakuta (Kuti)

Potopoto baby puta (Putin)

No go play you Batistuta (Tuti)

I go pack am like I'm 2pac (Too big)

Light the place up kalakuta (Kuti)

Potopoto baby puta (Putin)

No go play you Batistuta (Tuti)


You dey tell me make we vibe all night

Gimmi something wey go cool my cheddah

Make it double maybe 3,4,5

See this silicon sha…

What more can I say

She dey tell me make we vibe all night

Gimmi something wey go cool my cheddah (Cool o)

Make it double maybe 3,4,5 (Small cash)

See this silicon sha…

What more can I say (I can't talk)


Me I love the way you gallanting

Make I give you something wey go balance it

I go do you wicked I be human being (I can wicked you o)

I Can take you boat cruise on a date

Na akamu case but you no go tell me no banging

Me I love the way your body balancing

All wet in there looking like a pool party

I can take you boat cruise on a date

Na akamu case but you no go tell me no banging


I go pack am like I'm 2pac (Too big)

Light the place up kalakuta (Kuti)

Potopoto baby puta (Putin)

No go play you batistuta (Tuti)

I go pack am like I'm 2pac (Too big)

Light the place up kalakuta (Kuti)

Potopoto baby puta (Putin)

No go play you batistuta (Tuti)

You dey tell me make we vibe all night

Gimmi something wey go cool my cheddah

Make it double maybe 3,4,5

See this silicon sha…

What more can I say

She dey tell me make we vibe all night

Gimmi something wey go cool my cheddah (Cool o)

Make it double maybe 3,4,5 (Small cash)

See this silicon sha…

What more can I say (I can't talk)


UPBLOWN!

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status