Alamesiegha Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yééé boy
Gad The Screamer
Small pikin but I no fear no man
I play fair and I koba no one
Showboi wey dey pose and dey ball abum onye oma
Iyê
I happy say we no dey buy oxygen
Half-men for no let us to breath
On that day una go see full movie, abum onye oma
They want me to dey fight
But I no go ever run
And I'm always right
A king is never wrong
They want me to dey fight ioo
But I no go ever run ioo
And I'm always right iêê
A king is never wrong
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Iyê
Shele gang
Dem no geti O.T
Always on guard
But dem never notice
Stronger by far and amam agbawa door
If you wan confirm chéré kai tua down, we go fight
But I no go ever run
And I'm always right
A king is never wrong
They want me to dey fight ioo
But I no go ever run ioo
And I'm always right iêê
A king is never wrong
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Alamesiegha
Ngwanu kai gbawa door
Agidi lo'nlo
Too many things go dey sup
It's a war
Odogwu