Do Me For Mouth Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Gad The Screamer
You know what they say, no smoke without fire
I said I want you because you won my heart
When I get excited that means you're on my mind
And I no fit deny am, I no fit deny am say
Plenty man dem for your matter
Some wey pass my standard
But I buzz you for my capper and you sharpalli answer

E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be)
She no dey run me format iee(I tell them say you sweet)
E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be)
She no dey run me format o(I tell them say you sweet)
E no dey do me for mouth o(I talk am as e be)

She no dey run me format o(I go tell them say you sweet)
I don't wanna get on Bumble
Delete my Hinge
Won't be on Tinder no more
Any other girls I skip
Follow dem boys to the bar,NO
Just wanna get high on the things you do baby, because
Plenty man dem for your matter
Some wey pass my standard
But I buzz you for my capper and you sharpalli answer
Plenty man dem for your matter
Some wey pass my standard
But I buzz you for my capper and you sharpalli answer
E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be)
She no dey run me format o(I tell them say you sweet)
E no dey do me for mouth o(I talk am as e be)
She no dey run me format o(I tell them say you sweet)
E no dey do me for mouth o(I talk am as e be)
She no dey run me format o(I go tell them say you sweet)
E no dey do me for mouth o(I talk am as e be)
She no dey run me format o(I go tell them say you sweet)
Oh eh
Gad The Screamer ODOGWU
E no dey do me for mouth o
Ehn